{title: Sweet mother} {artist: Prince Niko Mbarga} [D] Sweet mo[G]ther I no go for[D]get you For dey [A]suffer we you suffer for [D]me yeah 2x When I dey cry my mother go carry me She go say my pikin wetin you dey cry yeah yeah Stop stop! stop stop!! stop stop!!! Make you no cry again oo - When I wan sleep my mother go pet me She go lie me well-well for bed She go cover me cloth say make you sleep Sleep sleep my pikin oooo ---- When I dey hungry my mom go run up and down She dey find me somthing we i go chop Sweet mother eeeeee..sweet mother oooo..eee ---- When I dey sick my mother go cry cry cry She go say instead wey i go die make she die She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo ---- If I no sleep, my mother no go sleep If I no chop, my mother no go chop She no dey tire ooo Sweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeah Sweet mother eeeeeeeeeeee Sweet mother oooo....eeeee ---- ...instrumental... ---- You fit get another wife you fit get another husband but you fit get another mother? No!